Morocco and Portugal don agree to fight kurukere migration 

Minister wey dey in charge of home mata for Portugal, Eduardo Cabrita and im bros for Morocco wey be Abdelouafi Laftit...
Sabi more

Many migrants don die for de worst ship accident for Mediterranean in 2020

About 45 migrants wey dey go Europe, plus five children, na im de UNHCR talk say don die for de ship accident wey...
Sabi more

Dem don find dead bodi of one young migrant for French beach

Dem don find de dead bodi of Sudanese migrant wey wan folo water take enter United Kingdom. Na for inside de French...
Sabi more

Dem wan launch place wea pepul wey survive human trafficking go get helep from loyas for Naija

The International Organization for Migration (IOM) don talk say e wan open place wea pepul wey survive human...
Sabi more

Boat wey dey Spain don kill 27 pepul after e skata on top sea

About 27 pepul don die afta de boat wey dey carry dem get engine problem. As de thin happen, dem com dey stranded for...
Sabi more

EU Commision: ‘Europe no go fail two  times for migration mata’

De Vice-President for European Commission, wey be Margaritis Schinas, don dey warn im broad countries for Europe to...
Sabi more

Almost 160 Naija pepul wey dey stranded for Niger don com bak 

National Emergency Management Agency (NEMA) don talk say 158 Naija migrants wey dey stranded for Niger Republic don com...
Sabi more

Almost 100 Naija women wey dey stranded for Lebanon don return home

Ninety-four Naija women wey don dey stranded since for Lebanon don return home after many pepul don beg govment make im...
Sabi more

About 7,000 migrants na im dem gbab con return to Libya for 2020

About 6,848 kurukere migrants wey wan folo Mediterranean take enter Europe n aim dem don rescue and carri go bak to...
Sabi more