Germany don comot for top European country wey people dey go for asylum  

Spain don overtake Germany for Europe country wey dey accept people for asylum, na so EU asylum agency, wey dem dey call EASO...
Sabi more

Lowest numba of kukrukere waka abroad pipu arriving for Europe since 2013

Na a total of 127,657 waka abroad pipu wey enter Europe thru kurukere ways for 2019, meaning say kurukere waka go Europe don...
Sabi more

Eight waka abroad pipu die for sea inside 24-hour period as dem dey try to reach Spain

De bodies of eight waka abroad pipu dey found inside 24-hour time for December off de coat of Spain. Dem dey among more dan 1,200...
Sabi more