Court for Spain don giv am power make im dey depot migrants wey folo kurukere way wey be Ceuta and Melilla for North Africa take...
Sabi more
Four pepul don die wen de boat wey cari 30 migrants dey go Europe enta inside water for Canary Island wey dey Spain, na so...
Sabi more
Spanish emergency services don dey yan say African migrants wey go pas 1,600 don land for de Canary Islands wey dey Spain for...
Sabi more
About 140 migrants na im water don swalo as dem wan waka go Europe. Dis one hapen wen de boat wey dey cari about 200 pepul sink...
Sabi more
De Spanish Civil Guard don use de police dog take kach five men wey dey hide for inside bags of clothes wey dey for container for...
Sabi more
According to de tori wey Red Cross bin relese for 10 October, African migrants wey go pass 1, 000 don land for de Canary Islands...
Sabi more
Pepul wey reach like 20 na im don die last week as dem wan folo water take enter Spain from West Africa, na so Spanish...
Sabi more
About 27 pepul don die afta de boat wey dey carry dem get engine problem. As de thin happen, dem com dey stranded for coast of...
Sabi more
Migrants for inside settlement wey dey near Lepe for Southwest Spain don dey para sake of de kain life wey dem dey live for there...
Sabi more
12
Page 1 of 2