Germany don comot for top European country wey people dey go for asylum  

Spain don overtake Germany for Europe country wey dey accept people for asylum, na so EU asylum agency, wey dem dey call EASO...
Sabi more

Dem don advise Germany to start cash-for-visa for African waka abroad pipu 

De Expert Council for German Foundations on Integration and Migration (SVR) don talk say make Germany arrange visa plan wey go...
Sabi more

Germany announce new regular waka abroad opportunities for waka abroad pipu wey get skills

Germany don announce a new waka abroad law which aim to bring about 25,000 more skilled workers into de country each year, as a...
Sabi more

Half of Germany citizens no want make pipu come dem country again o, na one new study touchlight de mata

Half of de pipu wey dey Germany believe say dem country no fit welcome new refugees again talk of say everywhere don too full for...
Sabi more

Germany join hand with Nigeria against irregular waka abroad

For inside de things wey dem wan do to reduce irregular waka abroad to Europe, Germany and Nigeria don sign three Memoranda of...
Sabi more