Lebanon go begin kach irregular migrants for boat wey dey go Cyrpus, com return dem

Lebanon don repet am say e go kach, com return irregular migrants wey folo boat dey travel go Cyprus. Na kwen de pepul wey dey...
Sabi more

For only one week, twenty migrants don die for Canary Islands 

Pepul wey reach like 20 na im don die last week as dem wan folo water take enter Spain from West Africa, na so Spanish...
Sabi more

Morocco don gbab 23 kurukere travelers wey dey go Europe

Police for Morocco don gbab 23 kurukere travelers wey wan enter Europe. Na 9 June, 2020, na im dis one happen. Police say dem be...
Sabi more

Greece quarantine waka abroad camp ova coronavirus outbreak  

Greece don announce de lockdown of a waka abroad camp wit 2,300 pipu afta 20 waka abroad pipu test positive for COVID-19. De...
Sabi more

France clear last makeshift waka abroad pipu camp wey dey for northern Paris

French police don move anoda 427 waka abroad pipu from de last makeshift camp wey dey for inside northeast Paris for 4 February....
Sabi more

UN sanctions human traffickers in Libya (World Join Bodi sanction human traffickers in Libya)

Six leaders of human trafficking networks wey dey operate for Libya don get sanction by the World Join Bodi’s Security Council. D...
Sabi more

Dem don see de body of one 21-year-old waka waka Naija geh wey panyen for inside snow

According to a May report from de International Organization for Migration (IOM), de bodi of a Nigerian waka abroad persin was...
Sabi more

7,746 Nigerians repatriated from Libya so far

A total of 7,746 Nigerians na im dem return back to Nigeria from Libya so far under de Waka Pipi Join Bodi (IOM) voluntary return...
Sabi more

EU wan join body with Nigeria on to abroad waka mata

For inside celebration for “Europe Day 2018” in Abuja, na im de EU Ambassador and head of delegation to Nigeria, Ketil Karlsen, ta...
Sabi more