Germany wan dey send waka waka people back to dem country papapa

Police officers for Germany enta refugee shelter for de southern town of Ellwangen on 3 May, three days afta group of waka abroad...
Sabi more

Dem don save plenty waka waka people from Africa on top Mediterranean Sea

Spain’s maritime rescue service don rescue 476 migrants on 6 May, as dey attempt de dangerous Mediterranean crossing to Europe. D...
Sabi more

Germany wan send 30,000 Nigerians come back dem country

De gofament of Germany dey plan new arrangement wey go allow dem repatriate some 30,000 Nigerian irregular waka abroad people. De...
Sabi more

Effort wey Nigeria dey make to end Illegal waka abroad

Nigeria don become popular for illegal waka abroad. When dem dey talk on illegal waka abroad, the name of Nigeria must come up...
Sabi more

Dem don rescue over 50 Nigerian waka people wey dey travel go Italy

E never tey wey dem save Nigerian waka people wey go reach 50 for number wey dey travel go Italy for inside the big water wey dem...
Sabi more

Christians for Nigeria don join body to stop yeye waka to Europe

Christian leaders for Nigeria don dey work make dem put end to waka abroad wey no legal and traffick of Naija people and dem don...
Sabi more

Death for Mediterranean waka don reduce since 2018

International Organization for Migration (IOM) don talk say 21,981 waka people and the people wey wan become refugees for Europe...
Sabi more

165 Nigerian waka people don return from Libya

International Organization for Migration (IOM) don helep 165 Nigerian waka people wey wan come back home on their own from Libya...
Sabi more

Plenty Nigerians wey tanda for Libya don come back kampe

  De International Organization for Migration (IOM) don talk say dem assist more dan 7,600 waka abroad Nigerians come back...
Sabi more