Nigeria

Many Nigerians dey risk deir lives as dem dey try to waka abroad irregularly to Europe thru Libya, dreaming say dem go get success. Infact, na 9 for inside 10 likely Nigerian waka abroad pipu wey espect say dem go find work within four months once dem land Europe. For true, irregular waka abroad from Nigeria go Europe na risky sometin.

Nigerians plenty times no dey reach where dem dey wan go. Many have to return for moni condition wey worse pass wetin dem leave behind. Most Nigerians wey don travel thru de Sahara and Libya don experience or see where dem kill persin, kidnap am, detention and beating. Dose wey get to make am to Europe dey plenti times get deported as dem no get legal right make dem stay dere.

Dis website dey gather correct, latest informate about irregular waka abroad from Nigeria to Europe: cost, risks, asylum process, legal ways and local options. It dey aim to hepp Nigerians make decision wey correct about irregular waka abroad to Europe.

De 5 risks wey irregular waka abroad pipu from Nigeria dey face

De 5 risks wey irregular waka abroad pipu from Nigeria dey face For Nigerians, moving to Europe don become more harder. Thousands don try to travel irregularly, but dem dey on deir own. Here, you go …
Sabi more

From Nigeria to Libya and Europe: de risks wey dey de journey

From Nigeria to Libya and Europe: de risks wey dey de journey Many Nigerians don die as dem dey try to reach Libya, and many more don died as dem dey cross de Mediterranean Sea go …
Sabi more

Irregular waka abroad to Europe: wetin be de cost for Nigerians?

Irregular waka abroad to Europe: wetin be de cost for Nigerians? Una dey wonder how much it cost to travel to Europe irregularly? Here, una go discover how much irregular waka abroad to Europe from Nigeria …
Sabi more

Life for Europe: de reality for Nigerian irregular waka abroad pipu

Life for Europe: de reality for Nigerian irregular waka abroad pipu Many Nigerians dey risk deir lives and dey lose moni and opportunity to make moni and work by attempting to waka abroad irregularly to Europe. …
Sabi more

Migration to Europe: Wetin una suppose know

Migration to Europe: Wetin una suppose know Many Nigerians think say Europe na place wey moni, job and beta life full berekete. But, wetin be de truth? “We think say life dey better pass for Europe …
Sabi more

Ten alternatives to irregular migration for Nigerians

Ten alternatives to irregular migration for Nigerians As the Libya migrant crisis revealed, irregular migration is an increasingly dangerous choice, with ever fewer chances of success. As a consequence, more Nigerian migrants now decide to return …
Sabi more