Almost 160 Naija pepul wey dey stranded for Niger don com bak 

National Emergency Management Agency (NEMA) don talk say 158 Naija migrants wey dey stranded for Niger Republic don com bak home....
Sabi more

Almost 100 Naija women wey dey stranded for Lebanon don return home

Ninety-four Naija women wey don dey stranded since for Lebanon don return home after many pepul don beg govment make im helep...
Sabi more

Naija women wey dey stranded for Lebanon beg to com bak home

About 30 Naija women wey dey don dey cry dey beg Naija govment and other pepul wey get good heart to helep bring dem bak home...
Sabi more

Niger don depot 42 Naija pipul wey dey go Europe

Nigeria Immigration Service (NIS) don talk say Niger Republic don depot about 42 Naija pepul wey wan enter Niger. NIS talk say de...
Sabi more

The risks faced by child waka abroad

COVID-19 Pandemic and The Impact On Waka Abroad

Several countries don take drastic measures such as border closures and population confinement to deal with COVID-19. As a...
Sabi more

Nigerian win waka abroad business prize

Chidi Nwaogu, a young businessman from Nigeria, don win de Migration Entrepreneurship prize organized by de Human Security...
Sabi more

New partner for de Netherlands plan to create waka abroad opportunities for skilled Nigerians

As part of efforts wey dey to stop irregular waka abroad from Nigeria, de Institute of International Relations in de Netherlands...
Sabi more

Nigeria don sign agreement to stop kurukere waka abroad mattaz

As part of de effort to stop kurukere waka abroad for Nigeria, de federal govament don sign agreement wit de International Centre...
Sabi more