Eight waka abroad pipu die for sea inside 24-hour period as dem dey try to reach Spain

De bodies of eight waka abroad pipu dey found inside 24-hour time for December off de coat of Spain. Dem dey among more dan 1,200...
Sabi more

Naija govament dey consign about de brekete numba of potential kurukere waka abroad pipu

Nigeria’s Minister of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development, Sadiya Umar Farouq, don express her c...
Sabi more

Almost 16,000 Nigerians returned from sixteen kountries since April 2017

A total of 15,731 Nigerians don just return from sixteen kountries since April 2017, na so de National Emergency Management...
Sabi more

Returnee from Libya warn Nigerians against irregular waka abroad

Nigerian returnee, Jubril Bukar, don caution Nigerians against going on irregular waka abroad waka to Libya. !I beg Nigerians...
Sabi more

Thousands of girls from Delta State dey trapped for Mali as victims of trafficking and one chance

Na at least 10,000 women and gehs wey come from Delta State, Nigeria, dey trapped for insode Mali and oda African kountries where...
Sabi more

Lagos: 153 Nigerian waka abroad pipu returned from Libya

As part of de ongoing effort make dem return Nigerian waka abroad pipu wey dey stranded for Libya, a group of 153 waka abroad...
Sabi more

Nigeria: Edo don receive almost 5,000 returnee from Libya in two years

Since 2017, de Edo State govament don claim say im receive and arrange 4,943 pipus wey don hook for inside Libya. De pipu wey...
Sabi more

Nigeria: Waka abroad action must to address de tin wey dey cause am

De Government of Nigeria don promise to stop wetin dey drive irregular waka abroad in a bid to make Nigerian waka abroad pipu no...
Sabi more

Kidnap, torture and deportation: De gbege waka of a Nigerian waka abroad persin

Since dem launch de International Organization for Migration (IOM) voluntary return programme for May 2017, na more dan 7,600...
Sabi more