Naija don join bodi wit Niger and Benin to fight kurukere waka abrod

De Nigeria Customs Service (NCS) don tok say e don comot one kain ogbonge patrol team wey Benin and Niger Republics go join to...
Sabi more

Over 100 Naija pepul wey dey stranded for Niger don com bak

About 109 Naija migrants wey dey stranded for Niger Republic becos of Coro lokdown na im we hear say dem don cari dem com bak for...
Sabi more

IOM don cari 16,800 Naija migrant com bak in 3 years

De International Organization for Migration wey be IOM don cari Naija kurukere traveler wey go pas 16,800 com back to Naija from...
Sabi more

Local NGO don warn Naija pepul against kurukere waka abrod

Dem don dey warn Naija youth say make dem stop to dey folo kurukere way take dey waka go abrod, say e dey very danjaful and dem...
Sabi more

Foundation don launch campaign to fight waka abroad

Africa Youth Growth Foundation (AYGF), don join bodi wit Germany com launch Migration Information and Communication Campaign...
Sabi more

Dem don burn Naija migrant for Libya 

According de infomate wey dey comot from de Libyan interior ministry, dem don burn one Naija migrant wey be factory worker for...
Sabi more

Returnees don begin new life for Edo state, Naija

Migrants wey dem cari com bak from Libya and Mali, wey be indigene of Edo State, don dey begin new life smalsmal afta dem retun...
Sabi more

Nigeria: Lagos don set up task force wey go fight human trafikin 

Governor of Lagos State wey be Babajide Sanwo-Olu don set up task force wey go fight human trafikin. E don tell de task force say...
Sabi more

Dem wan launch place wea pepul wey survive human trafficking go get helep from loyas for Naija

The International Organization for Migration (IOM) don talk say e wan open place wea pepul wey survive human trafficking go get...
Sabi more