Seven European kontris dey among di kontris wey no too dey accept migrants

Seven European contris dey among de 10 contris wey no too dey gree accept migrants for 2019, na resach wey Gallup conduct na im...
Sabi more

Pope Francis beg de world to support migrants

Pope Francis wey be oga patapata for Catholic Church for de world don dey beg de world say make dem dey pray and helep migrants,...
Sabi more

UN don beg Europe make dem alawu migrants comot for inside boat  

Two agencies for United Nations wey be UNHCR and IOM don join hand com dey beg European authorities say make dem dey alawu wey be...
Sabi more

Greece: Many migrants no get home becos fire don destroy dia camp

Migrants wey go reach 13,000 no get home again. Dis na becos one wiked fire don burn dia camp wey be de lagest migrant camp for...
Sabi more

For only one week, twenty migrants don die for Canary Islands 

Pepul wey reach like 20 na im don die last week as dem wan folo water take enter Spain from West Africa, na so Spanish...
Sabi more

Morocco and Portugal don agree to fight kurukere migration 

Minister wey dey in charge of home mata for Portugal, Eduardo Cabrita and im bros for Morocco wey be Abdelouafi Laftit don reach...
Sabi more

Many migrants don die for de worst ship accident for Mediterranean in 2020

About 45 migrants wey dey go Europe, plus five children, na im de UNHCR talk say don die for de ship accident wey happen for de...
Sabi more

Dem don find dead bodi of one young migrant for French beach

Dem don find de dead bodi of Sudanese migrant wey wan folo water take enter United Kingdom. Na for inside de French beach na dea...
Sabi more

Boat wey dey Spain don kill 27 pepul after e skata on top sea

About 27 pepul don die afta de boat wey dey carry dem get engine problem. As de thin happen, dem com dey stranded for coast of...
Sabi more