Malta dey find EU help for Libya crisis

Malta don propose say make de European Union create a EUR 100 million help fund to stop humanitarian gbege from waka abroad pipu...
Sabi more

France: Waka abroad pipu still dey sleep rough as coronavirus cases increase

Hundreds of waka abroad pipu and asylum seekers still dey sleep outside for inside de coronavirus wahala and lockdown measures...
Sabi more

Between xenophobia and solidarity: How dem dey treat waka abroad pipu for Europe  

Afta dem don overcome plenty wahala to reach Europe, many waka abroad pipu dey get hope to arrange new life for demselves for new...
Sabi more

Italy: Tighter actions go dey introduced for inside repatriation centres afta coronavirus case show face

De Italian interior ministry don ask personnel at repatriation centres arand de country to dey check well well de health of de...
Sabi more

Dem fit fine Poland, Hungary and Czech Republic on top refugee mata

Poland, Hungary and de Czech Republic dey face possible fine afta a European Court rule against de kountries for failing to give...
Sabi more

Ship wey carry 150 waka abroad pipu don get gbege on top Mediterranean water   

About 150 waka abroad pipu get rescued for de Mediterranean afta two separate operations by de Alan Kurdi ship off de coast of...
Sabi more

Greece quarantine waka abroad camp ova coronavirus outbreak  

Greece don announce de lockdown of a waka abroad camp wit 2,300 pipu afta 20 waka abroad pipu test positive for COVID-19. De...
Sabi more

More wakabroad pipu enta Europe by sea for 2020 dan for 2019

Na total of 14,854 irregular waka abroad pipu and refugees wey don enta Europe by sea between January and mid-March 2020, wey...
Sabi more

How coronavirus dey affect waka abroad pipu

From where it start for China’s Wuhan, de coronavirus (COVID-19) don spread to all continents of de world except Antarctica and d...
Sabi more