Germany don comot for top European country wey people dey go for asylum  

Spain don overtake Germany for Europe country wey dey accept people for asylum, na so EU asylum agency, wey dem dey call EASO...
Sabi more

Irregular waka abroad pipu dey bigger gbege as Europe dey remove lockdown, talk Europol  

EU’s policing agency don warn say de removing of de coronavirus lockdown across Europe dey increase de gbege of irregular waka a...
Sabi more

Arand 300 waka abroad pipu dey hook for de Mediterranean sea

More 140 waka abroad pipu dey hook for de Mediterranean sea afta Maltese authorities rescue dem from boat wey sink. Dis don bring...
Sabi more

IOM torchlight greater gbege for waka abroad pipu wey dey die for “invisible shipwrecks”

De International Organization for Migration don express consign on top de plenti gbege and trouble wey waka abroad pipu dey face...
Sabi more

Dem don catch plenty waka abroad pipu for English Channel for one day

  New record don dey for de numba of irregular waka abroad pipu wey dey try to get to UK thru de English Channel as dem stop...
Sabi more

Dem don advise Germany to start cash-for-visa for African waka abroad pipu 

De Expert Council for German Foundations on Integration and Migration (SVR) don talk say make Germany arrange visa plan wey go...
Sabi more

Ship wey dey hepp waka abroad pipu no get chance to stay for any EU port  

About 78 waka abroad pipu wey run komot from Libya go Europe don hook for on top sea insode ship and no get port wey dem go fit...
Sabi more

UK border control still dey work for lockdown so tey dem catch 500 pipu wey cross English Channel

Na about 486 waka abroad pipu wey dem find say dem dey cross de English Channel from France to de United Kingdom since wen UK...
Sabi more

Plenty pipu don try enta Europe tru wata dis year pass 2019  

More waka abroad pipu don enta Europe by sea dis year wen dem compare am to last year, according to de International Organization...
Sabi more