Plenty group of waka abroad pipu dey saved off Libya coast

Dem save about 115 waka abroad pipu for Mediterranean off Libya’s northwestern coast for early July.

Dis informate dey available in statement wey de Libya water forces a.k.a. Libyan naval forces wey dey joined with de unity government wey de United Nations sabi.

De statement talk say de migrants, who all be Africans, were saved for 10 miles for northof town wey dem dey Sorman.

Dis saving come at time wey many African countries dey inside campaign to informate de pipu wey come from deir countries say to waka abroad irregularly get plenty wahala and kasala.

In a related incident at the end of June, 100 migrants reportedly drowned after their boat also sank off the Libyan coast.

For inside mata wey relate for end of June, dem talk say 100 waka abroad pipu drown and die afta deir boat enta de water off de Libyan coast.

De northwestern coast of Libya don become hot center for irregular waka abroad mata to Italy and oda European countries, especially since de country no even come get one central authority again since 2011.

The United Nations migration agency IOM said that over 1,000 migrants have drowned in the Mediterranean Sea since the beginning of this year alone.

De United Nations waka abroad agency IOM talk say na ova 1,000 waka abroad

Othman Belbeisi de IOM Libya Chief of Mission as im dey talk about the die die wey just happen say: “Dere don be serious increase wey dey fear persin for die die at sea for off de coast of Libya.”

TMP – 17/08/2018

Photo: www.middleeast.net. African waka abroad pipu wey dem save