COVID-19 Pandemic and The Impact On Waka Abroad

Several countries don take drastic measures such as border closures and population confinement to deal with COVID-19. As a...
Sabi more

Libya don catch many migrant, come throw dem inside prison  

Libya Coastguard don gbab about 400 migrants wey wan run enter Europe from Libya. They don put them for inside prison wey dey for...
Sabi more

“De road dey really blocked”: Travel limits dey cause big problem for irregular waka abroad pipu

Many Africans still dey try to waka abroad irregularly to Europe thru de Niger route on top say de coronavirus crisis and...
Sabi more

Waka abroad pipu protest on top lockdown wey dem extend for Niger

France 24 don talk say, hundreds of sub-Saharan African waka abroad pipu wey hook for Niger don enta streets dey protest about de...
Sabi more

Coronavirus leave thousands of waka abroad pipu stranded for Niger

Na more dan 2,300 waka abroad pipu, mostly Nigerians, Malians, Guineans and Cameroonians, dey stranded for six transit camps wey...
Sabi more

Nigerian win waka abroad business prize

Chidi Nwaogu, a young businessman from Nigeria, don win de Migration Entrepreneurship prize organized by de Human Security...
Sabi more

Rescued waka abroad pipu returned to Libya amidst fighting

More dan 50 waka abroad pipu wey dem rescue for Maltese waters don get taken back to Tripoli, Libya even though dem dey do rival...
Sabi more

Malta dey find EU help for Libya crisis

Malta don propose say make de European Union create a EUR 100 million help fund to stop humanitarian gbege from waka abroad pipu...
Sabi more

Ova 50,000 waka abroad pipu don leave Libya by demselves since 2015

More dan 50,000 stranded waka abroad pipu for Libya don choose to come home to deir home country since 2015, according to de...
Sabi more