No dey return migrants wey you don rescue to Libya, IOM tell Europe 

The International Organization for Migration wey be IOM for short don dey warn European counris say make dem no dey return...
Sabi more

Migrants dey see fire for Libya, na so Pope Francis talk  

Pope Francis don talk say wetin migrants and refugees wey dey prison for Libya dey see na hell fire. De Pope talk say sufer sufer...
Sabi more

Malta don agree say e go fight irregular migration for Libya

Malta don sign agreement with Libya to make sure say dem stop people wey dey follow Mediterranean Sea take enter Europe....
Sabi more

Libya don catch many migrant, come throw dem inside prison  

Libya Coastguard don gbab about 400 migrants wey wan run enter Europe from Libya. They don put them for inside prison wey dey for...
Sabi more

Rescued waka abroad pipu returned to Libya amidst fighting

More dan 50 waka abroad pipu wey dem rescue for Maltese waters don get taken back to Tripoli, Libya even though dem dey do rival...
Sabi more

Malta dey find EU help for Libya crisis

Malta don propose say make de European Union create a EUR 100 million help fund to stop humanitarian gbege from waka abroad pipu...
Sabi more

Ova 50,000 waka abroad pipu don leave Libya by demselves since 2015

More dan 50,000 stranded waka abroad pipu for Libya don choose to come home to deir home country since 2015, according to de...
Sabi more

E don pass 20,000 waka abroad pipu wey don kpayin on top Mediterranean since 2014

More dan 20,000 waka abroad pipu wey dey attempt to cross de Mediterranean sea into Europe don die since 2014. De death toll wey...
Sabi more

Ova 1,000 waka abroad pipu try to reach Europe from Libya for de first two weeks of 2020

More dan 1,000 waka abroad pipu leave de Libyan coast for de first two weeks of 2020 for inside attempt to reach Europe by boat,...
Sabi more