Boat aksident: Libyan Red Crescent don recova four pikin dead bodi 

Dead bodi of four pikin wey no pas 10 years for age na im dem don recova for de side of water wey dey Libya afta de boat wey cari...
Sabi more

Libya: water don swalo 74 migrants wey wan go Europe 

Migrants wey go reach 74 na im water don swalo wen de boat wey cari dem dey go Europe enta water for Libya side. Dis one na de...
Sabi more

Ship accident for Libya don kill 15 migrants

Pepul wey go reach like 15 na im water don swalo. De International Organization for Migration wey be IOM tok say na wen dem wan...
Sabi more

UN don resume to dey cari stranded migrants from Libya

De aroplane wey dey cari migrants wey dey stranded for Libya bak to dea countri don resume work, na so de United Nations Refugee...
Sabi more

Dem don burn Naija migrant for Libya 

According de infomate wey dey comot from de Libyan interior ministry, dem don burn one Naija migrant wey be factory worker for...
Sabi more

Dozens migrants die for boat accident for Libyan coast

Migrants wey pass 24 don die afta dea boat enta inside water for de coast of Libya. Na wen dem wan cross enta Europe from Libya...
Sabi more

Libya: Dem don see twenty-two dead bodies for coast of Zwara

De International Organization for Migration (IOM), don talk say 22 dead bodies of migrants nai im dem don find for de coast of...
Sabi more

About 7,000 migrants na im dem gbab con return to Libya for 2020

About 6,848 kurukere migrants wey wan folo Mediterranean take enter Europe n aim dem don rescue and carri go bak to Libya dis...
Sabi more

Libyan coast don gbab 83 migrants wey wan enter Europe

De tori wey dey ground be say Libyan coast guard don gbab 83 migrants wey wan folo water take enter Europe. De coast guard com...
Sabi more